album cover
First Sight
album cover
Skladba First Sight vyšla 21. května 2025 Azuri na albu First Sight - Single
21. května 2025
ŠtítekAzuri
JazykEnglish
BPM168
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie

Hudební video

Hudební video

Texty

[Intro]
Choko
[Verse 1]
This love started from the first sight
Everything about you then I swear e be my concern
I dedicate my heart to you baby I for think am
Now had I known be my case
You point I kill I no dey waste time
All the things you never get is because you no talk am
Hard guy wey give you love in abundance
Now had I known be my case
Ohhhh
[PreChorus]
My love play you my heart papangolo
You dribble me Jay Jay Okocha oh (Oh oh oh)
Nwa calm down ojongolo
Oh no
You cook my heart baby putuputu
You dribble me Jay Jay Okocha oh (Oh oh oh)
See my steeze e don turn to zero oh
Oh no
[Chorus]
To my chicken peri
If I know, if I
If I know, I for no love again
To my chicken peri
If I know, if I
If I know, I for no trust again
[Verse 2]
Make una see girl I work for
Las las for my WhatsApp you be my vendor
Your current bf I be his mentor
Ask am e go let you know
She put my feelings on a Lockdown
Baby negodi ina emem ife uta
But me I know mind o
If you give me one chance I go take
Ohh oh oh
[PreChorus]
My love play you my heart papangolo
You dribble me Jay Jay Okocha oh (Oh oh oh)
Nwa calm down ojongolo
Oh no
You cook my heart baby putuputu
You dribble me Jay Jay Okocha oh (Oh oh oh)
See my steeze e don turn to zero oh
Oh no
[Chorus]
To my chicken peri
If I know, if I
If I know, I for no love again
To my chicken peri
If I know, if I
If I know, I for no trust again
Written by: Sopuru Precious Odunze
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...