Nabízeno v

Kredity

PERFORMING ARTISTS
Beekay Steeze
Beekay Steeze
Performer
Badman Mr Producer
Badman Mr Producer
Acoustic Guitar
Coolstyz
Coolstyz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bakir Sani
Bakir Sani
Songwriter
Amos Emmanuel
Amos Emmanuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Badman Mr Producer
Badman Mr Producer
Producer

Texty

Baddy Baddy me I like your body
Normally I be bad person
Mathematics, she wan make we practice
Kayamata wey de jazz my body
Girl your body na package
No come de do me savage
I no miss the target
Tatata I de show her no mercy oh no
Egbami oh Egbami
Ekebe rabata high me like pami
Wetin u carry for back le kpami
Make I de chop her she no want money
She no wan make I leave her
When I enter her legs don de shiver Oloun
Kilode what are we now
No forget I be bad guy oshe rara oo
Oroma do me touch and follow
Like the way she dey whine am slowmo
The way that she move fit to make man kolo
The way she move fit to make man kolo
Ah ah ah like colos
Her body de high me like colos
Ah ah ah apolo
Anyway she enter I go follow
Chuchu-ruru-tutu
There are plenty fishes in the river
But my kele na she be the shark (Hehe)
She no like relationship matter
She just want falala yakata
Make we dey knack
Na she wey dey rising my temperature (Tempera-temperature)
And she go sabi do the chokiricho (chokiricho for me)
If no be money I no dey too talk
I fit steal your babe and nothing wey go xup
Yarinya rinyarinya
Where are you from? She say na minna
Tele mi jeka lo si inu dakina
Anything wey you see
You fit carry na
Mm mmm
See as I dey smile like mumu
Ahh-ahh Uju
Weitin you do me Shey na juju ?
Oroma do me touch and follow
Like the way she dey whine am slowmo
The way that she move fit to make man kolo
The way she move fit to make man kolo
Ah ah ah like colos
Her body de high me like colos
Ah ah ah apolo
Anyway she enter I go follow
Oroma do me touch and follow
Like the way she dey whine am slowmo
The way that she move fit to make man kolo
The way she move fit to make man kolo
Ah ah ah like colos
Her body de high me like colos
Ah ah ah apolo
Anyway she enter I go follow
Rio rio o rio ah
Rio rio o rio
Pack am pack am
Orio
Pack am pack am
Orio
Written by: Amos Emmanuel, Bakir Sani
instagramSharePathic_arrow_out