album cover
Talks
album cover
Skladba Talks vyšla 26. září 2025 Tush Promotion na albu NCNS
AlbumNCNS
26. září 2025
ŠtítekTush Promotion
JazykEnglish
BPM133
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie

Hudební video

Hudební video

Texty

Last December
Little things I remember
Been on the road with my radar
Make water no o carry me go
You no fit see me make I bother
Ti Cana ti gbe mi Koja boarder
Oluwa sha ma sho mi
If update Dey make you inform me
Many talk no Dey full basket
Mo de so kor gbo
Ko ma lo fi temi Shey ari kan ogbon
I be bad boy you fit call me bobo
I prefer make I Dey 100 until the night is over
Big Shout out to all my stonners
Shout out To all my stonners
Wey no Dey send no body
Oro aye
Ele nu meji sha lawon Aye
If you do good dem go talk aye
If you do bad dem go talk aye he he
Oro aye
Ele nu meji sha lawon Aye
If you do good dem go talk aye
If you do bad dem go talk aye he he
I be that boy your mama warn you about
Your mama warn you about
You no fit Dey push me about
O gbo nko ti no so
You no fit push me about
I be that boy your mama warn you about
Your mama warn you about
Sheybi e o ri ise oluwa
E ri ise oluwa
As e plenty for my life
Moni shey ri ise oluwa a
Sheybi e ri ise oluwa
E plenty mini aye wa o
E plenty ninu aye wa
Oro aye
Ele nu meji sha lawon Aye
If you do good dem go talk aye
If you do bad dem go talk aye he he
Oro aye
Ele nu meji sha lawon Aye
If you do good dem go talk aye
If you do bad dem go talk aye he he
Written by: Johnson Damiloa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...