album cover
Rora
12
Afro-Beat
Skladba Rora vyšla 20. července 2026 MMAL na albu Xtra cool - Single
album cover
Datum vydání20. července 2026
ŠtítekMMAL
JazykEnglish
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie
BPM101

Hudební video

Hudební video

Texty

Face card 100 girl your body so lit oh baby ma rora
All the times wey she whine me on a lowkey
I no take am personal
Standing ovation when she walking Ina the room You go feel the aura
Iwo mo fe gbe lor le e dey do me like say make I catch you for one corner
Toba damilohun I go treat you proper
Baby I go treat you properly
Nobody fit put asunder
You know say I gat you normally
Toba damilohun I go treat you proper
Baby I go treat you properly
Nobody fit put asunder
Moma soda border
Jamila just let me know
I get stamina for your heavy load
Wetin you carry kilo kilo
Girl I be your milk be my Milo
Jamila just let me know
I get stamina for your heavy load
Owo tuntun shey na bundle I go spray
Ile tun tun for your mummy I go pay
Omo you go give me comfort
Moma na eh lowo if you gimme your love
She moving like a belly dancer Ori pe modawa
I dey gbadun your pattern
Omo me I no talk shit I lock up
Me I dey on many things I don muzz
Your body all I need I wan dey content
Baby girl I wan dey for here
Toba damilohun I go treat you proper
Baby I go treat you properly
Nobody fit put asunder
You know say I gat you normally
Toba damilohun I go treat you proper
Baby I go treat you properly
Nobody fit put asunder
Momma soda border
Jamila just let me know
I get stamina for your heavy load
Wetin you carry kilo kilo
Girl I be your milk be my Milo
Jamila just let me know
I get stamina for your heavy load
Owo tuntun shey na bundle I go spray
Ile tun tun for your mummy I go pay
Written by: Zabeer Yesufu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...