album cover
TWO SECONDS
album cover
Skladba TWO SECONDS vyšla 29. července 2026 R4zor Music na albu TWO SECONDS - Single
29. července 2026
ŠtítekR4zor Music
JazykEnglish
BPM111
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie

Hudební video

Hudební video

Texty

Give me maya
Give me 1 bottle
Make I dey move
I Dey groove
Like I no send you
Shawdy in corner
Asking whose that boo
Wey Dey buy out the bar
Wey Dey pop bottles
(It’s offensive)
2 seconds everywhere e done burst
Them done carry ur kele
She done lost
She done follow them dey enter rolls Royce
With d big boys wey Dey for Lagos
2seconds everywhere e done burst
Them done carry your kele
She done lost
She done folllow them the enter rolls Royce
With the big boys wey dey for Lagos
 
She talk say she’s not abt d love
She’s all about d money
She even talk say na d money
Wey Dey make her come
I thought da shit was corny
She like forgein
4matic
Her Life style is so expensive
Na She Dey influence every other baddie
For d ig
Dat kind tin
Omo lope sope
Omo Jayei chop life
D gal she dey steady run her p
No Dey judge her
she dey use am pay her bills
Survival for the fitness
The men dem dey for existence
Omo no need for pretense
Her back side pass all ur defense
 
Prevent every pregator
Pepper dem alligator
She no dey catch feelings
On her mandate
She b a dictator
2 seconds everywhere e done burst
Them done carry ur kele
She done lost
She done follow them dey enter rolls Royce
With d big boys wey Dey for Lagos
2seconds everywhere e done burst
Them done carry your kele
She done lost
She done folllow them the enter rolls Royce
With the big boys wey dey for Lagos
She talk say she’s not abt d love
She’s all about d money
She even talk say na d money
Wey Dey make her come
I thought da shit was corny
She like forgein
4matic
Her Life style is so expensive
Na She Dey influence every other baddie
For d ig
Dat kind tin
Omo lope sope
Omo Jayei chop life
Beat……
Survival for the fitness
The men dem dey for existence
Omo no need for pretense
Her back side pass all ur defense
 
Prevent every pregator
Pepper dem alligator
She no dey catch feelings
On her mandate
She b a dictator
2 seconds everywhere e done burst
Them done carry ur kele
She done lost
She done follow them dey enter rolls Royce
With d big boys wey Dey for Lagos
2seconds everywhere e done burst
Them done carry your kele
She done lost
She done folllow them the enter rolls Royce
With the big boys wey dey for Lagos
Written by: Akosa

Loading...