album cover

Flex (BSC)

69Afro-Beat2026
album cover
Skladba Flex (BSC) vyšla 19. srpna 2026 Stubborn Records na albu BSC - Single
Vydáno19. srpna 2026
ŠtítekStubborn Records
JazykEnglish
BPM119
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie

Texty

Listen
Stubborn one time
My life is a miracle
Even tho e get many things wey I want wey I never do
You fit put yourself in my shoes
But it won't size you
& if you like be saint
All these people them go still hate you aje
Them Dey wonder why I no panic
When I get God why I wan panic
Say oluwa Lon shomi baba cover me
Nuh fi let my problems bother me
Ki emi sha ti toju mother mi
All these people no fit murder me for her
I go flex
I go chop my money
Before I leave this earth
Padi mi jeka shaye
Before this chapter ends
Make man no go regret
Temi ba ti faye leh
Ahhh ahhhnnn
I go flex
I go chop my money
Before I leave this earth
Padi mi jeka shaye
Before this chapter ends
Make man no go regret
Temi ba ti faye leh
Ahhnn ahnnn
Say you only live once man you don't live twice
Life be like rolling dice
Even if you pick six twice
One thing for sure you go surely die
Omo mi o le shalaye
Mi o kin shalayeeeee
To ba feh bami ja
Sha mo kpe awon temi ready bodija
Towo ba de moma shanowole
Towo ba de moma kole mole
Towo ba de moma fowo to le
Moma fowo to le
Ama shanowole
I go flex
I go chop my money
Before I leave this earth
Padi mi jeka shaye
Before this chapter ends
Make man no go regret
Timo ba ti faye leh
Ahhh ahhnnn
I go flex
I go chop my money
Before I leave this earth
Padi mi jeka shaye
Before this chapter ends
Make man no go regret
Timo ba ti faye leh
Ahhh ahn
Written by: Oluwafemi Daniel Ayoola

Zápatí Shazamu

Vyber jazyk:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Sledujte nás

Loading...