album cover
Double Am
album cover
Skladba Double Am vyšla 10. září 2026 Stay Weird Inc / EMPIRE na albu Double Am - Single
10. září 2026
JazykEnglish
BPM109
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie

Texty

Akanchawa
If e no give them enough won alo kala
Me chasing racks and chedar
Give dem loan without collateral
Tana kojo toni
Brother don dey beef him brother man
Paddy mi joor pemi
Toba joro multi multi million dollar o
Omo oba konibaje o
koni dale o
Toba lope mole faraya
Wonni only money stop nonsense
Mio kin shomo ode
Omo hiko toni character
Boshey ma da mon waka
Jolly jolly on my arrival
Unno Charlie no dey rest
Kori funmi binshey fe o
Charlie sha fe ma ka raba
Like 100 milly
Tear my limit
Carry goody bag kinma shaye kaa kiri
Who be dem eh
My money must pe
Map ready
Oju elegba tide costain
I say won wanmini
Biggi man thingy
Clear skin sign of good life living
Unno i like getting paid in usdt
Loti titi we dey pass speed limit
I dey run am
i dey double am
Mon gbeweon sare
Many kilometers
When i burst out
Dem dey first shout (pe)
Kini level sporty what is cashout
Una gats dance
Eti wo one chance
Sheybi dem say dem no dey stone glass house
Before before i think say e cost pa
But all my bucket list na God dey mark am
E get many
Many many bebe
Dem sabi say soriwonibese
If you get money sabi pesin
After the kpo na to cha be the next thing
Only jah dey deliver me mio le shesin
Follow me dongari
Kojoma shere wa
Kajoma jegbadun
Omo teleju bakasi
Gone are the days
Who frown dey smile n That's by the way
As long as i dey catch maye
As i dey run i dey match my break ( mon accelrate
Na God na grace
You just dey know say this life na race
Dem no believe pe emina reee
And ino dey wuru wuru pass my lane
Omo oba konibaje o
koni dale o
Toba lope mole faraya
Wonni only money stop nonsense
Mio kin shomo ode
Omo hiko toni character
Boshey ma da mon waka
Jolly jolly on my arrival
Unno Charlie no dey rest
Kori funmi binshey fe o
Charlie sha fe ma ka raba
I dey run am
i dey double am
Mon gbeweon sare
Many kilometers
When i burst out
Dem dey first shout (pe)
Kini level sporty what is cashout
Una gats dance
Eti wo one chance
Sheybi dem say dem no dey stone glass house
Before before i think say e cost pa
But all my bucket list na God dey mark am
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...