album cover
WINDOW
album cover
00:00
00:15
00:35
00:55
01:05
01:15
01:30
00:00
01:39
Posledních 7 dní
Skladba WINDOW byla v minulém týdnu nejčastěji objevena v segmentu okolo 15 sekundy od začátku.

Hudební video

Hudební video

Texty

Fawkkk fawkkk
Wait, wetin you dey think tho?
Mic check mic check, wetin you dey think tho?
Wetin you talm bou? Wetin you talm bou?
Wetin you dey think tho? Wetin you dey think tho?
When the burti drop (fawkkk)
Fawkkk
When the music drop
Do Michael Jackson Dancing
I don buy new polo, and I'm looking too fancy
Money dey my account and I'm looking to faaji
Hot pepper soup, when lacoco don dey high me
No be my power na Oluwa God designing
Oga dey match am, which one be say you dey fear road safety?
I suppose jam am, e be like say na Jehovah save him
Wetin you dey think tho? (Wetin you dey think tho?)
Na me get the disco (Na me get)
Wey dey give dem dance wey dey jijo
I get **** wey dey come through the window (Oh yay)
Comment allez-vous?
You know the boy too capable
I know men wey dey stay Ketu
Wey fit to cause some gbegetu
Eh gbegetu
Cause some gbegetu
Gbegetu eh
Wey fit to cause some gbegetun (too)
Too much icy icy
Lightskinned dem gyals dem bad for me
I know I know I don't trap no more
Baby girl, you can bounce to the floor (fawkkk)
Wetin you dey think tho? (Wetin you dey think tho?)
Na me get the disco (Na me get)
Wey dey give dem dance wey dey jijo
I get **** wey dey come through the window (Oh yay)
Comment allez-vous?
You know the boy too capable
I know men wey dey stay Ketu
Wey fit to cause some gbegetu
Gbegetu
Cause some gbegetu
Gbegetu eh
Fit to cause some gbegetutu
Fawkkk fawkkk
Fawkkk fawkkk
Written by: Abayomi Ilerioluwa, Chidalu Princewill Onyekwelu, Gbeminiyi Olakunle Onasanya, Joses Kadashi, Olawale Luqman Olukolade, Victor Iyunade
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...