album cover
Something Nice
album cover
Skladba Something Nice vyšla 28. dubna 2025 Jado hussle na albu Something Nice - Single
Vydáno28. dubna 2025
ŠtítekJado hussle
JazykEnglish
BPM100
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie

Texty

Gimme something wey go cure my fever
Something wey go make me shiver
Call on sativa, she say make I leave her
Ah ah
Gimme something wey go cure my fever
Something wey go make me shiver
Call on sativa, she say make I leave her
Ah ah ah
Gimme something exciting
Something mesmerizing
Yey yey
Ah yey yey
Something wey go quench my fire
Feeling wey go make me go higher
Soso cannot take away my pain
Gimme something wey go make me feel higher
Something wey go make me trabaya
Come closer, make you put it on me
All of my money, girl I give you for free
Girle can I be your gee
Gimme something exciting
Something mesmerizing
Yey yey yey yey
Something wey go quench my fire
Feeling wey go make me go higher
Something wey go boost my bololo
Make me scream oh no
Uhh oh no
Gimme something wey go cure my fever
Something wey go make me shiver
Call on sativa, she say make I leave her
Gimme something wey go cure my fever
Something wey go make me shiver
Call on sativa, she say make I leave her
Gimme something exciting
Something mesmerizing
Yey yey yey yey
Something wey go quench my fire
Feeling wey go make me go higher
Written by: Paul Gabriel ojodele

Loading...