Hudební video

Nabízeno v

Kredity

PERFORMING ARTISTS
Fela Kuti
Fela Kuti
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Fela Kuti
Fela Kuti
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Fela Kuti
Fela Kuti
Producer

Texty

When man see woman and he hold hin hand
And he carry am go hin house and he carry am inside room
And he lock door, and the thing wet dem dey do behind the door wey ey dem lock na poi
Hmm
I want you my friends to please join with me in what we call talk talk chorus like this and like that
Now when man see woman (like this) girl and he hold hin hand (like that)
Thank you my friends
And he carry am go hin house (like this) hmm
And he carry her inside room (Like that) hm hm thank you very much my friend
And them lock door (like this) make you give me one minute now please, one minute
The thing wey dem dey do behind the door wey dem lock (like this and like that) na poi
Thank you very much my friends
The machine dey work now, but I no be sex machine o, na music machine, and you dey hear am?
Now we want to enter now into the first face of opoi, and now make you hear am, the first face of opoi
Now we wan come now to what we call the hustling side of opoi
When the man start to call the woman dey hustle the woman
Now listen
From now on he go leave you to your imagination
Hey o
Mo wo e dada mo ri e lobinrin, mo mu e lowo dani o mo ri e lobinrin
Mo mu e lo le o, mo ri e lobinrin
Mo mu e wo yara lor o
Odi poi eh
Mo wo e dada mo ri e lobinrin, mo mu e lowo dani o mo ri e lobinrin
Mo mu e lo le o, mo ri e lobinrin
Mo mu e wo yara lor o
Odi poi eh
Wrong place
Written by: Fela Kuti
instagramSharePathic_arrow_out