album cover
Bolanle
332.532
Music
Bolanle wurde am 6. September 2019 von IVD Records/ Zlatan distributed by Inglemind Digital als Teil des Albums veröffentlichtBolanle - Single
album cover
Beliebteste
Letzte 7 Tage
00:10 - 00:15
Bolanle wurde in der vergangenen Woche am häufigsten etwa 10 sekunden nach des Songs entdeckt
00:00
00:10
00:25
00:35
01:10
01:15
01:25
01:50
02:00
02:25
00:00
02:54

Credits

Songtexte

Pepper them
Pepper them oh
Bolanle get boyfriend
Wey dey misbehave
She get boyfriend
Wey no like to spend oh
She get boyfriend
He too dey kaku
She get boyfriend omo Ijebu eh
She enter her DM
She see omope
Omope Folahan Bolanle
Bolanle s'ope oh
She enter her DM
Or'omo better oh
Gbo si nu Chevrolet baby
Abi o fe fe ese sa o
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Ah, who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing
Who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing
All the way from Epe to Lekki
Bolanle don turn person
Bolanle don turn person wey dey buy Hennessy sef for person
Bolanle ma ti gbera
Bolanle ti je jackpot
To ba ri Bolanle ni si'n Oloun o ti change gbogbo caucus
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Pepper them, Bolanle pepper them oh
Who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing
Who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing
Written by: IVD, Zlatan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...