album cover
Selense
album cover
Selense wurde am 14. November 2019 von Studio Brat Under Exclusive License to emPawa Africa Limited als Teil des Albums Selense - Single veröffentlicht
14. November 2019
LabelStudio Brat Under Exclusive License to emPawa Africa Limited
BPM
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

[Verse 1]
Lola geti work oh
Entrepreneur international
But na soso sleep Lola dey sleep
Chima no gree open shop
E say na hangover
Na everyday oga dey shayo
[Verse 2]
Dem say Simi why you too dey complain
Tomorrow dey, forget today eh eh oh
Igba o b'owo fun anybody laye
Gbo temi o araye o
[Verse 3]
Time na money (Oh selense)
Time na life oh (Oh oh oh selense)
Time dey run oh dey run oh
Use am well (Oh selense)
Time is precious (Oh oh selense)
Every second oh (Oh oh oh selense)
Time na gift oh oh oh oh
Use am well oh selense
[Verse 4]
My Sheri Sherifa baby
O ni forever 21
Before she know o o pe thirty (O sherikoko)
She no do the tin wey she want to do
Sheri alakori o
Na so so procrastination o
[Verse 5]
Dem say Simi why you too dey complain
Tomorrow dey, forget today eh eh yi o
Igba o b'owo fun anybody laye (Fun anybody laye)
Gbo temi o araye o
[Verse 6]
Time na money (Oh selense)
Time na life oh (Oh oh oh selense)
Time dey run oh dey run oh
Use am well (Oh selense)
Time is precious (Oh oh selense)
Every second oh (Oh oh oh selense)
Time na gift oh oh oh oh
Use am well oh selense
[Verse 7]
Asiko laye o
K'o fe san jaye (Oh selense)
Time no go cut
E no go stop oh oh oh oh (Oh oh oh selense)
[Verse 8]
Make you telli Sarafina
Johnny and Sikiratu (Oh oh selense)
Make you tell Philomina
Use am well (Oh selense)
Written by: Simisola Bolatito Ogunleye, Victor Tareware Kpoudosu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...