Songtexte

Number one Enyi Number one Yara Wene Mighty ooo Yeah yeah yeah As I dey alive today I say na God ooo Come see food to chop i say na God ooo Money wey I get I say na God ooo Na God ooo Omo na God ooo Pikin wey I born I say na God ooo Woman wey i marry I say na God ooo Everything I get I say na God ooo I dey shine shine shine Omo na God If the Lord has been so Good to you Hale Hale Hale Hallelujah Hale He has been so good to me Hale Hale Hale Hallelujah Hale If the Lord has been so good to you Good to you Ooo He has been so good to me Hale Hale Hale Hallelujah Hale 1 Ruffcoin I believe in I believe in Say baba God dey for me yeah I can see it I can see it Many things he dey do for me yeah When I had no food to eat,It was you When I had no place to stay,it was you ooo Now I see it happening Ansad to my many prayers You don shut up the net Sayers Why you like serve another Oooo Thou prepare a table for me In the presence of so many hater's In the presence of so many fakers As I dey alive today I say na God ooo Come see food to chop i say na God ooo Money wey I get I say na God ooo Na God ooo Omo na God ooo Pikin wey I born I say na God ooo Woman wey i marry I say na God ooo Everything I get I say na God ooo I dey shine shine shine Omo na God If the Lord has been so Good to you Hale Hale Hale Hallelujah Hale He has been so good to me Hale Hale Hale Hallelujah Hale If the Lord has been so good to you Good to you Oooo He has been so good to me Hale Hale Hale Hallelujah Hale 2:Ducan Mighty Ruffcoin patala the money now Wene Mighty biakwa omugwo wey rishanu aja Jehovah Lord ozigizi n'emeru Nobody kaa Jaa,Omo ma kanaka Doctor Gwagi Aga Meegi Operation Si Ya Noo N'Enwere aka n'ana nwa N'afonu Doctor Gwagi n'obu cancer ooo si ya Nooo N'Enwere chukwu n'eme scan ooo Because God wey I serve E no dey lie ooo Olisa kere uwa na I'm deliver my mother ooo Baba from above Iyaa iyee ... As I dey alive today I say na God ooo Come see food to chop i say na God ooo Money wey I get I say na God ooo Na God ooo Omo na God ooo Pikin wey I born I say na God ooo Woman wey i marry I say na God ooo Everything I get I say na Gwod ooo I dey shine shine shine Omo na God If the Lord has been so Good to you Hale Hale Hale Hallelujah Hale He has been so good to me Hale Hale Hale Hallelujah Hale If the Lord has been so good to you Good to you Ooo He has been so good to me Hale Hale Hale Hallelujah Hale 3: Ruffcoin and Ducan Mighty All the way from aba na dey know me ooo Eriwa number one He is the king of the melody show Ruffcoin nwa aba Yara Wene Mighty Akereke ma obu na Porthacout Wey we dey kwumosi n'aba ooo M Eje k'omo Wene Mighty Ruffcoin gbwa Mana for the money aaahhh Wene Mighty kamanoma hidden money eeehhh Mix monster Money na turn by turn I want to thank the Lord ooo End
Writer(s): Fortune Emelogu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out