album cover
Mighty
18
Alternative
Mighty wurde am 30. Januar 2020 von 1141595 Records DK als Teil des Albums veröffentlichtMighty - Single
album cover
Veröffentlichungsdatum30. Januar 2020
Label1141595 Records DK
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Daniel Oche Emaikwu
Daniel Oche Emaikwu
Songwriter

Songtexte

Mighty mighty mighty
Almighty mighty God Oh
Mighty
Mighty mighty
Almighty mighty
Okay
Our hustle no be in vain
Mighty Mighty God o
We no go beg before we make our name
Mighty mighty God o
Touch screen Dey make dem Loose touch
Steady on the grind
The boy is top notch
Do wetin you sabi
My guy no lose guard
Cos when your show stop
Na there somebody start
Oya
Mighty mighty mighty
Almighty mighty God Oh
Mighty
Mighty mighty
Almighty mighty
The money show
Different people calling
Family Dey call
My baby need me
I can't kill myself
I change my settings
On default now
Dem no Dey see me
Oya
Bad belle go die die die
See ma people
Dem Dey try
Dem Dey try
No be lie lie lie
You no fit use ur money do Me demo o
Almighty me joy on a daily o
Almighty
Mighty bless you o
Mighty bless me o
Almighty bless u
Mighty mighty mighty
Almighty mighty God Oh
Mighty
Mighty mighty
Almighty mighty
Written by: Daniel Oche Emaikwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...