album cover
Casted
11
Afro-Beat
Casted wurde am 17. April 2020 von Platoon als Teil des Albums Jayynius - EP veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum17. April 2020
LabelPlatoon
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM89

Credits

PERFORMING ARTISTS
Big Daddy Jayy
Big Daddy Jayy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Victor Chujor-Idowu
Victor Chujor-Idowu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Beats by Jayy
Beats by Jayy
Producer

Songtexte

[Verse 1]
Dem dey talk say ego better
Every where na scatter, scatter
He be like say everybody done dey krase
Dem dey do us katakat
We don cry untop the matter
Dem don write something wey dem no fit erase
[Verse 2]
I no bargain for this (Bargain for this)
If you give me shit (I give you shit)
I go package am (He get receipt)
Me, I'm not ya mate (You no fit greet)
[Verse 3]
He be like say
Mumu no taya dem (He no do)
Suffer no taya dem (He no do)
Monkey still like to work (He no do)
And baboon dey there dey chop
[Verse 4]
Who no know go know (Know go know)
Who no know go know (Know go know)
Who no know go know (Know go know)
Who no know go know (Know go know)
[Verse 5]
Make we cast the matter, make we cast the matter
'Cause people wey dem know dem no dey talk the matter
And all my people blood just dey run like water
The people for the top they just dey chop yakata
Make we cast the matter, we go cast the matter
'Cause people wey dem know dem no dey talk the matter
And all my people blood just dey run like water
The people for the top they just dey chop yakata
[Verse 6]
See mana me, I come from a place where people suffer and smile
Every day is an emergency but no 911 to dial?
Who gon' ight for us?
Security na burst
We no get light for church
Na why we no dey trust
[Verse 7]
Let me tell say na once upon a time
When my people no dey suffer
And the value to our money na a nira to a dollar
If want to cross the boarder say no you go need visa
Every day no get wahala because
[Verse 8]
Me, I no bargain for this (Bargain for this)
If you give me shit (I give you shit)
I go package am (He get receipt)
Me, I'm not ya mate (You no fit greet)
[Verse 9]
He be like say
Mumu no taya dem (He no do)
Suffer no taya dem (He no do)
Monkey still like to work (He no do)
And baboon dey there dey chop
[Verse 10]
Who no know go know (Know go know)
Who no know go know (Know go know)
Who no know go know (Know go know)
Who no know go know (Know go know)
[Verse 11]
Make we cast the matter, make we cast the matter
'Cause people wey dem know dem no dey talk the matter
And all my people blood just dey run like water
The people for the top they just dey chop yakata
Make we cast the matter, we go cast the matter
'Cause people wey dem know dem no dey talk the matter
And all my people blood just dey run like water
The people for the top they just dey chop yakata
Written by: Victor Chujor-Idowu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...