Songtexte

E e e ba Ahah This kind of love Wonder Wonder Elele Elele Wonder I never see this kind of love Wey you show me, o my God Before I ask you don supply And all my blessings multiply o No be sey I no dey sin Baba your mercy pass my sins o Because of this kind of your love Am gonna praise you forever Ye le le le le le Na elele Na wonder Na elele Na wonder Na elele Na wonder Na elele Na wonder The Devil no want make we shine We dey on lock down quarantined All in all We still survive o All our glory don revive o No be say we holy pass All the people we dey kpai o Baba na mercy and your grace We go dey tuale your name o Ye le le le le le Na elele Na wonder Na elele Na wonder Na elele Na wonder Na elele Na wonder I never see this kind of love Wey you show me, o my God Before I ask you don supply And my blessings multiply o No be say I no dey sin Baba your mercy pass my sins o Because of this kind of your love Am gonna praise you forever Ye le le le le le Na elele Na wonder Naa elele Naaa wonder Elele elele o Elele elele o Elele elele o Elele elele o Elele elele o Elele elele o Jesus you love me too much o oo Jesus you love me too much o oo Na wonder Elele elele o Elele elele o Yelele le nma nma yele nma nma Yelele le nma nma yele nma nma Yelele le nma nma yele nma nma Yelele le nma nma yele nma nma Na elele Na wonder This kind of love o This kind of love o
Writer(s): Oluwafemi Ashaye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out