Musikvideo

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Precious Uche Festus
Precious Uche Festus
Songwriter

Songtexte

Bae your back e go kill person E too much e fit ruin person Gimme small make I chop testing I no go reach southing I go stop westing E be like say you no know person You can ask Nigel na me train Messi I I ride Benzes I don't smoke Benson My money is so large e no get settings So now E too much e won burst E too much e won burst E too much e won burst Wo tinba binu tan I go dash my neighbor E too much e won burst E too much e won burst E too much e won burst Wo tinba binu tan I get money wey past money Fine fine girls them dey call me honey See all the boys them dey shake body Dance to the beat make I spray you money Alert kan ti wole ti n ba paruwoju won ma ka mi mole Eru gan ba gtb ama need lati wire wo fidelity Ni tori efcc ton ba gbo tan ba mo them go rule everything I won shutdown all the club I wan buy everywhere I wan buy everything So call amaka make she call Kafaya Call Kafaya make she call Suliya Call Suliya make she call Rebecca Make them no waist time make dem call habeeba Bae your back e go kill person E too much e fit ruin person Gimme small make I chop testing I no go reach southing I go stop westing E be like say you no know person You can ask Nigel na me train Messi I I ride Benze's I don't smoke Benson My money is so large e no get settings So now E too much e won burst E too much e won burst E too much e won burst Wo tinba binu tan I go dash my neighbor E too much e won burst E too much e won burst E too much e won burst Wo tinba binu tan I go give my neighbor Erima stand fit oo Cause all that you seek me I gat it oo The keys to my Porsche you can have it oo Be my chioma me as the obo Oporporpor owo por okunle Kin lonwa to tu fetule Ti ko la bawon Give them this pawon Money go fit us Na why bad belle dey hate us Everybody just dey look us The money too much alaye malo fuckup Shi won wole pelu bumshort Gbe ori wole pelu dredlock Everyday na me dey chop up Na me be the boss na them be the actor osha mo Bae your back e go kill person E too much e fit ruin person Gimme small make I chop testing I no go reach southing I go stop westing E be like say you no know person You can ask Nigel na me train Messi I I ride benzes I don't smoke Benson My money is so large e no get settings So now E too much e won burst E too much e won burst E too much e won burst Wo tinba binu tan I go dash my neighbor E too much e won burst E too much e won burst E too much e won burst Wo tinba binu tan I go give my neighbor
Writer(s): Precious Festus Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out