album cover
Abule
1.389.146
African
Abule wurde am 28. August 2020 von Amari Musiq / EMPIRE als Teil des Albums veröffentlichtThree
album cover
Beliebteste
Letzte 7 Tage
00:25 - 00:30
Abule wurde in der vergangenen Woche am häufigsten etwa 25 sekunden nach des Songs entdeckt
00:00
00:05
00:25
00:55
01:20
01:35
01:55
02:00
02:05
02:20
02:25
02:30
02:40
02:50
02:55
03:00
03:10
00:00
03:19

Musikvideo

Musikvideo

Credits

PERFORMING ARTISTS
Patoranking
Patoranking
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Patrick Nnaemeka Okorie
Patrick Nnaemeka Okorie
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Alli Odunayo
Alli Odunayo
Producer
Telz
Telz
Producer

Songtexte

[Intro]
Hold am tight
Hold am jeje
This is another story o
For my mind
[Verse 1]
Make I tell you wetin happen for Abule
'Bout this big party inside my Abule
I went there with my bestfriend Kunle
Kunle dey there with him girlfriend Shile
Ghetto girls them dey like Takasufe
So many pretty girls dey inside my mule
I just dey wonder say which kind party eh
Everything yapa everything dey
[PreChorus]
Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Meg thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
[Chorus]
That's why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That's why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
[Verse 2]
Omoge whine am you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way to Niger Delta
Na we get am
Plenty olololo
Gyal'em nuff o ogologo
I just wan sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go
[PreChorus]
Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Meg thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
[Chorus]
That's why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That's why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
Written by: Patrick Nnaemeka Okorie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...