Musikvideo

Credits

PERFORMING ARTISTS
Be nn
Be nn
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Be nn
Be nn
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
STM
STM
Producer

Songtexte

Ben on this one o, yeah Let's go there Dem dey ask me for the update All the things we don do 'til date Dem say dem no want this delay Dem say our projects dey tay Omo na wetin we gain Success no be catchphrase Make everybody maintain him lane Wen e ready e go burst man brain Omo na this year we go make am Omo na this year we go touch life Omo this year we go change and update Omo this year we go burst their brain Omo na this year we go make am Omo na this year we go touch life Omo this year we go change and update Omo this year we go burst their brain No be mouth, no be bragging Wetin we get na the real deal Samuel Taiwo in the building Badman with the beats wey dey ring things I say no be mouth, no be bragging Wetin we get na the real deal Samuel Taiwo in the building Badman with the beats wey dey ring things All those people wey dey run bad mouth Na there you go dey, things go turn around Wetin e go cost you if you follow us play I no even know wetin your bad man gain Very very soon you go see me on TV Na then you go claim say you know me Holy ghost fire if you say you be real gee Fire burn your mouth if you say you know me Omo na this year we go make am Omo na this year we go touch life Omo this year we go change and update Omo this year we go burst their brain Omo na this year o Yo yo yo Yo yo yo All these vibes, all these songs, e go matter One billion dollars, we go sell am on a platter E no matter, any day, any weather Me go make am, we go blow all my fellas All these vibes, all these songs, e go matter One billion dollars, we go sell am on a platter E no matter, any day, any weather We go make am we go blow all my fellas Dem dey ask me for the update All the things we don do 'til date Dem say dem no want this delay Dem say our projects dey tay Omo na wetin we gain Success no be catchphrase Make everybody maintain him lane Wen e ready e go burst man brain Omo na this year we go make am Na this year we go chop life Omo this year we go change and update Omo this year we go burst their brain Omo na this year we go make am o We go make am o We go make am o Omo omo this year we go make am o We go make am o We go make am o All those people wey dey run bad mouth (very very soon you go see me on TV) Na there you go dey, things go turn around (na then you go claim say you know me) Wetin e go cost you if you follow us play (holy ghost fire if you say you be real gee) I no even know wetin your bad man gain (fire burn your mouth if you say you know me)
Writer(s): Be Nn Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out