Musikvideo

Vorgestellt in

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Isaac George Inyang
Isaac George Inyang
Songwriter
Gift Clement
Gift Clement
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
8notes
8notes
Mixing Engineer
Giftbeatz
Giftbeatz
Producer

Songtexte

Ai ai ah, Ai ai ah No no no Dem say me raz gan (Awon no lenu wan) Won ni mo gbas gbos gbas gbos (Awon no lenu wan) Anything I do dem go talk oh (Awon no lenu wan) I just want live my life till the end of time (Till the end of time) So dem fit call call call call But i no dey pick up I'm on my way my way See my way na highway So make them talk talk talk talk But I no dey answer I'm on my way my way See my way na highway eh Dem don dey feel my vibe But dem no want to tell me Some of dem love me tender But dem no want to let me know Dem don dey feel my style But dem no want to tell me Some of them love me tender But dem no want to let me know I no go fit to pray Another man down fall But this way na my way So any man fit fall So tell all the men dem Say make dem link up I no fit to do wetin pass myself (See i no fit do do do) So dem fit call call call call But I no dey pick up I'm on my way my way See my way na highway So make them talk talk talk talk But I no dey answer I'm on my way my way See my way na highway eh Dem don dey feel my vibe But dem no want to tell me Some of dem love me tender But dem no want to let me know Dem don dey feel my style But dem no want to tell me Some of them love me tender But dem no want to let me know Ooh jekun soro wan soro Wan soro mi so (Awon no lenu wan) Make I party nobody dey here (Awon no lenu wan) Late night flexing till the early morning (Awon no lenu wan) So I just want live my life till the end of time (Till the end of time) Me I just wan dey I just want to dey my dey Me I just wan dey I just want to dey my dey
Writer(s): Isaac Inyang Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out