album cover
Obvious
album cover
Obvious wurde am 20. August 2021 von Cia Empire Entertainment als Teil des Albums Obvious - Single veröffentlicht
20. August 2021
LabelCia Empire Entertainment
SpracheEnglish
BPM114
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

I no fit deny am
Deny am
I no fit deny
Obvious that you love me
It's so obvious that you love me
E dey show say you love me
E dey show say you love me aah
I no fit deny am (Deny am, noo I no fit deny am)
I no fit explain am (Explain am, noo I no fit explain am)
It's so obvious e dey show (Obvious, obvious ya ya ya)
It's so obvious e dey show (Obvious, obvious ya ya ya)
You give me loving overdose (Over overdose)
Through my highs and all my lows (Through my highs and lows)
This kain love brother man never see
This kain love e no dey market
This love make brother man belle full
This your love is satisfying
This your love is mesmerizing
I never know never know why you love me
I never know why you luh luh love me
I never know wetin I do wey make you love me
I never know why you luh luh love me
Obvious that you love me
It's so obvious that you love me
E dey show say you love me
E dey show say you love me aah
I no fit deny am (Deny am, noo I no fit deny am)
I no fit explain am (Explain am, noo I no fit explain am)
It's so obvious e dey show (Obvious, obvious ya ya ya)
It's so obvious e dey show (Obvious, obvious ya ya ya)
What kind of love is this you show me?
You gave your one and only for me
This your love is a vibe
E dey burst my brain o
This your love e too sweet
E sweet pass sugarcane
Burst my brain o
Nothing go fit
Nothing go fit separate me from this loving
From this loving
It's too high
I can't get over it, get over it
It's too wide
I can't get around it, get around it
Obvious that you love me
It's so obvious that you love me
E dey show say you love me
E dey show say you love me aah
I no fit deny am (Deny am, noo I no fit deny am)
I no fit explain am (Explain am, noo I no fit explain am)
It's so obvious e dey show (Obvious, obvious ya ya ya)
It's so obvious e dey show (Obvious, obvious ya ya ya)
I no fit deny am
I no fit explain am
It's so obvious e dey show
It's so obvious e dey show
Written by: Kingsley Tochukwu Oko
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...