album cover
F.M.T
8
World
F.M.T wurde am 15. August 2021 von Li Joe als Teil des Albums B.O.A.T.S (Based on a True Story) - EP veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum15. August 2021
LabelLi Joe
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM103

Musikvideo

Musikvideo

Credits

PERFORMING ARTISTS
Li Joe
Li Joe
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Erie Joseph
Erie Joseph
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
MEbreezy
MEbreezy
Producer

Songtexte

Chech da producer
Why you wan dey do like this o
Why you wan dey do like this o
Why you wan dey do like this
Why you wan dey do like this
Why you wan dey do like this o
Mami no go do like this
Yeah
Say I love you
I want you
Which format I never use
You say you no want
You no do
Everyday omo na new excuse
But girl am speaking to you truthfully
From the borrow pit
Of my heart
But you never never let me in
Shey na your world bank be that
Girl i no go disturb you no
I no go bobo you again
If i see you online
I go focus on another babe
Girl i gave you all i had
But you feel its not enough
And i call my guy for ghana for your matter
My chairman tell me word
E say
That client wey say her head too strong
Dem knack am first billing
That client wey say she no go fall for f.m.t
Dem call am strong person
That client wey say she no go send money o
Just let her be
For the same work
And for the same street
And for the same hustle lo wo wo
She go pay person
Ah wa wa wa ye
I play for love o
But i never play for keeps o
And if you love me like you do
You go ku ku send me slip o
You say you wan see me
On a video call
I dey my oil rig o
E don't work like that
E don't work like that
Two weeks later she tell me say
She get another new man like that
She don't like me anymore
She love am e love am back
And she tell me say
She send am ten thousand dollars just like that
But she no no say
She no no say
Na me send am the bank account o
That client wey say her head too strong
Dem knack am first billing
That client wey say she no go fall for f.m.t
Dem call am strong person
That client wey say she no go send money o
Just let her be
For the same work
And for the same street
And for the same hustle lo wo wo
She go pay person
She go pay person
That client wey say her head too strong
That client wey say she no go fall for f.m.t
That client wey say she no go send money o
For the same work
And for the same street
And for the same hustle lo wo wo
She go pay person
Written by: Erie Joseph
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...