album cover
Carry On
7
Afro-Beat
Carry On wurde am 24. September 2021 von Toa als Teil des Albums Toa - EP veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum24. September 2021
LabelToa
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM111

Musikvideo

Musikvideo

Credits

COMPOSITION & LYRICS
ifeanyi oge agwu
ifeanyi oge agwu
Songwriter

Songtexte

Awon temi ni gboro dem b dagbana
To ba be si wan lasan wan ma jakpata
Dem carry wereh for their head like bandanna
And dem Dey feel me from sango to banana
Awon temi ni gboro dem b dagbana
To ba be si wan lasan wan ma jakpata
Dem carry wereh for their head like bandanna
And dem Dey feel me from sango to banana
For this game I b oga boss
We don go far dem no fit catch us
And if them like make dem gang up
Referee don blow omo na time up
For this game I b oga boss
We don go far dem no fit catch us
And if them like make dem gang up
Referee don blow omo na time up
Carry on carry on be noni
Baba ti soro si
Carry on carry on be noni
Baba ti soro si
Wayo wayo Wayo wayo
Wayo wayo Wayo wayo
Wayo wayo Wayo wayo
Wayo wayo Wayo wayo
Some people get money weh you no fit calculate o
Obi Cubana like to share money make e Dey circulate o
Me I like girls weh Dey bad bad bad
I no wan know who you be or where you from…
For this game I b oga boss
We don go far dem no fit catch us
And if them like make dem gang up
Referee don blow omo na time up
For this game I b oga boss
We don go far dem no fit catch us
And if them like make dem gang up
Referee don blow omo na time up
Omo na carry on carry on be noni
Baba ti soro si
Carry on carry on be noni
Baba ti soro si
Carry on carry on be noni
Baba ti soro si
Carry on carry on be noni
Baba ti soro si
Awon temi ni gboro dem b dagbana
To ba be si wan lasan wan ma jakpata
Dem carry wereh for their head like bandanna
And dem Dey feel me from sango to banana
Awon temi ni gboro dem b dagbana
To ba be si wan lasan wan ma jakpata
Dem carry wereh for their head like bandanna
And dem Dey feel me from sango to banana
(Wayo wayo)
I be oga boss
Dem no fit catch us
Make dem gang up
Omo na time up
Written by: ifeanyi oge agwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...