Musikvideo

Prinx Emmanuel - Amarachi (lyrics video)
Schau dir das Musikvideo zu {trackName} von {artistName} an

Bevorstehende Konzerte für Prinx Emmanuel

Vorgestellt in

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Prinx Emmanuel
Prinx Emmanuel
Songwriter

Songtexte

Elelel le le Commot Body Prinx Emmanuel Brother nwachukwu abeg don't be sleeping on a bicycle Yeah Amarachi, Amarachi, Amarachi Na hin dey run am for me Amarachi, Amarachi, Amarachi Na hin dey run am for me Amara Chukwu ka, Amara Chukwu ka, Amara Chukwu ka Amarachi Na in dey carry me go E dey carry me go I no dey waka solo Ugozi chukwu dey follow follow Now my life dey shine like a moro moro Before, before, na for Gutter gutter Now, I'm very very important So Important I no got fit ever hungry for this life again Because Amara get restaurant Amara get restaurant Odi na aka, I no fit run into sapa How I wan start counting the blessing Na the only thing wey I dey suffer Suffer I get Because Amara dey carry my set Okay When I dey talk about Amara I no mean that girl wey dey sell for supermarket Say what do you mean Amarachi, Amarachi, Amarachi Na hin dey run am for me Amara Chukwu ka, Amara Chukwu ka, Amara Chukwu ka Amarachi, Amarachi, Amarachi Amarachi, Amarachi, Amarachi Ele le le Gege Amarachi
Writer(s): Prince Emmanuel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out