album cover
Higher
310
World
Higher wurde am 3. Dezember 2021 von Hitz In Motion Distributed by STARBUZZ MUSIC als Teil des Albums veröffentlichtHigher - Single
album cover
Veröffentlichungsdatum3. Dezember 2021
LabelHitz In Motion Distributed by STARBUZZ MUSIC
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM101

Musikvideo

Musikvideo

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ahkan
Ahkan
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Clément Foh Baah
Clément Foh Baah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Paris Beatz
Paris Beatz
Producer

Songtexte

You dey own nobody
So who be that somebody
Who go talk about your money
Talk about your body
Do your thing, my paddy
No dey look nobody
As you dey hustle, they no see
When you make am jealousy
Am just feeling myself
So can't you see am blessed?
Am feeling good to be stressed right now
People wey being hating
Am too nice
Am too fine
See am too cute
Am too fresh
I don't give a damn
About them
Na their problem
'Cause people way dey talk about you, oh
Dem dey lower, lower, eh
Na we they talk about, oh
We go higher, higher, eh
Am too nice
Am too fine
See am too cute
Am too fresh
I don't give a damn
About them
Na their problem
I wanna enjoy life
I wanna live a good life
This be my life
You no dey have right
See, you no dey have right to talk
So every little money I make, na enjoyment
No worry about my future o, na enjoyment
Anything we make is for enjoyment
Leave me make I enjoy, oh
Make I enjoy life
Am too nice
Am too fine
See, am too cute
Am too fresh
I don't give a damn
About them
Na their problem
'Cause people way dey talk about you, oh
Dem dey lower, lower, eh
Na we they talk about, oh
We go higher, higher, eh
Every little money I make, na enjoyment
No worry about my future o, na enjoyment
Anything we make is for enjoyment
Leave me make I enjoy, oh
Make I enjoy life
Written by: Clément Foh Baah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...