album cover
Win
14.265
Afro-Pop
Win wurde am 4. Februar 2022 von Afro Urban Records als Teil des Albums Catch Me If You Can veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum4. Februar 2022
LabelAfro Urban Records
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM96

Songtexte

[Verse 1]
In my lifetime
In my lifetime
People I fit die for dem be like two
Everybody no go like am
Dem no go like am
I wanna be me don't wanna be like you
Some ah dem dey want to gum body
Where dem dey dey when I be nobody
If I talk true dem ah come for me
But if dem talk true dem want my company
[PreChorus]
Big love to mama she raised a man, a young king
And blessings to friends that hold me down for loving me
More life to the fans you changed my life, e se
And bigs up to me I never give up
[Chorus]
I just wanna win, win
In this life of sin, sin
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene
Omo ope just wanna win, win
Wahala ko kan mi, mi
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene
[Bridge]
Win, win
Win, win
Win, win
Win, win
[Verse 2]
Wetin no killi, killi me
Better never come back
Suffer, suffer omo see my throw back
Winning so sweet I'm not tryna lose
Don't wanna go down omo I refuse
Ahead, ahead I dey run my race
I give dem gap but them still dey chase
Winner man make you give me space
[PreChorus]
Big love to mama she raised a man a young king
Blessings to friends that hold me down, down, down loving me
More life to the fans you changed my life, e se
And bigs up to me I never give up
[Chorus]
I just wanna win, win
In this life of sin, sin
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene
Omo ope just wanna win, win
Wahala ko kan mi, mi
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene
[Bridge]
Win, win
Win, win
Win, win
Win, win
[Outro]
In my lifetime
In my lifetime
People I fit die for dem be like two
Everybody no go like am
Dem no go like am
I wanna be me don't wanna be like you
Written by: Adekunle Kosoko, Emmanuel Oluwatimilehin Aladeloba, Simisola Ogunleye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...