Songtexte

VTEK the awesome Black girls with a halogen top Yellow girls with a melanin pop Thick girls with a high waist jean Girls with bum bum bum bum bum I like girls wey go pamper me I wan buss one call them go answer me (answer me) Hadiza just holla me I get shinkafa here, come hammer me (Onye Nku) Joan say I too hot, she go wan blow me I no need so, she go like do me If only I fit to yarn say I innocent like Idibia No 2 face But I like Bolanle and Blessing Woni Barca ati Chelsea (Chai) Plus Sithembiwe and Jessy Gbogbo won fly them no dey pest me And I love Njideka But o Likeri ego O Likeri watchi wrestling I for like Vanessa But she talk say she go teach me a lesson Kuz me I like girls I can't shout Me I like girls I swear down Omo me I like girl oh Shey dem do me ni Me I like Girls Girls with bum bum bum bum bum See me I like girls Tall girls Short girls Thick girls Say me I like girls oh Slim girls Dark girls Girls with bum bum bum bum bum Don't judge issa normal thing I can like anybody I want (ehn) Whether na londoner Or na jamo babe I can love everybody at once I like Oloni She be feminist Feminist like women on top And I like those two Kini in front A soft backyard that a bobo can rub I like girls in twos baba I like girls with cruise baba Five alive girls with juice baba Wey fit make me confuse mama And I love Njideka But she loves cash And she too dey watch wrestling I for like Vanessa But she talk say she go teach me a lesson Kuz me I like girls I can't shout Me I like girls I swear down Omo me I like girl oh Shey dem do me ni Me I like girls Girls with bum bum bum bum bum See me I like girls Tall girls Short girls Thick girls Say me I like girls oh Slim girls Dark girls Girls with bum bum bum bum bum Black girls with a halogen top Yellow girls with a melanin pop Thick girls with a high waist jean Slim girls with a little in front Me I like girls that can cook dada Kuz me I like food baba I like girls in twos baba Five alive firls with juice baba Kuz me I like girls I can't shout Me I like girls I swear down Omo me I like girl oh Shey dem do me ni Me I like girls I can't lie See me I like girls I can't shout Me I like girls I swear down Omo me I like girl oh Shey dem do me ni Me I like girls I can't lie Girls with bum bum bum bum bum
Writer(s): Brainee Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out