Musikvideo

Adekunle Gold - No Forget [Official Video] ft. Simi
Schau dir das Musikvideo zu {trackName} von {artistName} an

Vorgestellt in

Credits

PERFORMING ARTISTS
Adekunle Gold
Adekunle Gold
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adekunle Gold
Adekunle Gold
Composer
Simi
Simi
Composer

Songtexte

Your mama say omo o, no follow I never chop Make you find correct guy, no be love we go chop Na me she dey talk about Oro yen ka mi l'ara o Je'n b'ese mi soro Make I go hustle o I want to take care of you baby So je'n lo, it won't be long o I want to take care of you baby So je'n lo, mi o ni pe de oloo mi Sora f'awon boys yen o Tin ba lo won ma tan e o Mase gbagbe bi ati n ba bo o Mi o ni pe de Sora f'awon boys yen o If I go dem go toast you No forget how far we've gone o baby Mi o ni pe de No forget o, no forget say o No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o No forget o, no forget say o No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o You know that have been waiting Have been waiting for you boy You know my heart is breaking Cos you gotta go boy Make you hustle wella Buy me panamera But no follow bella She can't love you better You want to take care of me baby Oya maa lo, mo n reti ife mi O ma ko're bo, o ma ko're de Ololufe ololufe, don't keep me waiting Too long oh baby Sora f'awon girls yen o T'oba lo won ma tan e o Ma se gbagbe bi a tin babo Tete wale Sora f'awon girls yen o If you go dem go call you No forget how far we've gone o baby Tete wale No forget o, no forget say o No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o No forget o, no forget say o No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o Bridge – Adekunle Gold & F'adura sin mi lo o Ma f'okan ba mi lo o Make I come back home with plenty money Gbadura fun mi o Ire a ma ba e lo o Alafia ba e lo o Make you remember ayanfe mi Na you I dey wait for I want to take care of you baby Oya maa lo mo n reti ife mi K'oma k'ore bo, k'oma korede ololufe Don't keep me waiting, too long o baby Sora f'awon boys yen o Tin ba lo won ma tan e o Mase gbagbe bi ati n ba bo o Mi o ni pe de (tete wale) Sora f'awon girls yen o If I go dem go toast you No forget o, no forget say o No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o No forget o, no forget say o No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o No forget how far we've gone o baby Tete wale (mi o ni pe de)
Writer(s): Writer Unknown, Philip Moses, Adekunle Kosoko Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out