Songtexte

She show, like a ghost in fire fire, holy ghost She dey like to dey lowkey But when she turn up every gat dem body knows Shine like a gold hmm And her wrist is cold Erima quench this fire You know na you go tire Every time you carry your something Shake it like nothing, girl I'm the victim why When I think I'm high You be my supply Shey you go fit to handle me Shey you dey capable to dey gbadun me No this feeling don't lie hmm No fit disguise There's something something In your waist oh naughty naughty Murder case and girl you guilty Blow your trumpet, Femi Kuti (Oh oh) Oh girl you soji If you ever jonze, ma ro eh le ti Oh girl keep me busy, don't be lazy You know I want your body shebi Wey my woman, wey my woman? For my heart she ball pass Maradona I don't want to ever leave her I'll go I'll come, old soldier Yeah She show, like a ghost in fire fire, holy ghost She dey like to dey lowkey But when she turn up every gat dem body knows Shine like a gold hmm And her wrist is cold Erima quench this fire You know na you go tire Every time you carry your something Shake it like nothing, girl I'm the victim why When I think I'm high You be my supply Shey you go fit to handle me Shey you dey capable to dey gbadun me No this feeling don't lie hmm No fit disguise Find you go Isale Eko Go Morocco They don't know Ah they don't know Find you go Isale Eko Go Morocco They don't know Ah they don't know Oya show me that your little lamp Wey dey shine shine girl you fine fine She say please boy don't gas me E don tey I realize On the sofa, you no go suffer I'll give bass You give tonic solfa And I fit die on top the matter Do me like I'm high I don dey stagger There's something something In your waist oh naughty naughty Murder case and girl you guilty Blow your trumpet, Femi Kuti (Oh oh) She show, like a ghost in fire fire, holy ghost She dey like to dey lowkey But when she turn up every gat dem body knows Shine like a gold And her wrist is cold Erima quench this fire You know na you go tire Find you go Isale Eko Go Morocco They don't know Ah they don't know It's STG!
Writer(s): Bas Holt Van, Rowan Vos De, Raphael Schwiddessen, Levi Vis Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out