album cover
Danger
55.970
Music
Danger wurde am 12. September 2009 von Square Records als Teil des Albums Danger veröffentlicht
album cover
Beliebteste
Letzte 7 Tage
00:00 - 00:05
Danger wurde in der vergangenen Woche am häufigsten in den ersten Sekunden des Songs entdeckt
00:00
00:20
00:35
00:40
00:45
00:50
01:10
01:15
01:55
02:05
02:10
02:45
02:55
04:15
00:00
04:25

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

[Intro]
See me, see wahala dey
Wahala dey
Wahala dey
Wahala dey
Wahala dey
Wahala dey
Wahala dey
Wahala dey
Wahala dey
[Verse 1]
As we dey enter (Enter)
Na so some people just dey mental (Mental)
'Cos dem dey feel this instrumental (Mental)
Everybody to the center
Ọmọ wahala dey (Wahala dey)
Wahala dey (Wahala dey)
[PreChorus]
Dem say P-Square we don dey yarn again (Yarn again)
We just dey pause, we come dey rhyme again (Rhyme again)
From Naija we don dey play away
Ọmọ wahala dey
[Chorus]
I dey see danger (Danger, wahala dey)
You go see danger (Danger, wahala dey)
Ọmọ see danger (Danger, wahala dey)
We dey see danger (Danger, wahala dey)
[Refrain]
Ọmọ wahala dey (Oh oh oh)
Wahala dey (Oh oh oh)
Wahala dey (Oh oh oh)
Wahala dey (Oh oh oh)
Wahala dey (Oh oh oh)
Wahala dey (Oh oh oh)
Wahala dey (Oh oh oh)
Wahala dey
[Verse 2]
If dem dey talk our agenda ('Genda)
Make dem go check our calendar (Calendar)
Na different countries we dey enter (Enter)
From January to December
Ọmọ wahala dey
So make they remember (Remember say)
Na baba God be the defender (Defender eh)
We no retreat, we no surrender (Surrender eh)
Make we tell them back to sender
Ọmọ wahala dey (Wahala dey)
Wahala dey (Wahala dey)
[PreChorus]
Dem say P-Square we don dey yarn again (Yarn again)
We just dey pause, we come dey rhyme again (Rhyme again)
From Naija we don dey play away
Ọmọ wahala dey
[Chorus]
I dey see danger (Danger, wahala dey)
You go see danger (Danger, wahala dey)
Ọmọ see danger (Danger, wahala dey)
We dey see danger (Danger, wahala dey)
[Refrain]
Ọmọ wahala dey (Oh oh oh)
Wahala dey (Oh oh oh)
Wahala dey (Oh oh oh)
Wahala dey (Oh oh oh)
Wahala dey (Oh oh oh)
Wahala dey (Oh oh oh)
Wahala dey (Oh oh oh)
Wahala dey
[Verse 3]
E don tey (Don tey eh)
Wey we dey hustle make we enter (Enter)
Dem say dem no go gree say we be (Stranger (Stranger))
Dem say we come from jail we no be member
See where we dey today, no be today (No be today, eh eh)
Anything wey dem like, dem do
Don't let it get your way (Get your way)
All the bad things demma do, e see dem fade away (Fade away)
Dem say you, say who (Who say)
Na dem go tire eh
We still dey hammer eh
See me see wahala eh (Wahala dey)
[PreChorus]
Dem say P-Square we don dey yarn again (Yarn again)
We just dey pause, we come dey rhyme again (Rhyme again)
From Naija we don dey play away
Ọmọ wahala dey
[Chorus]
See danger (Danger)
See danger (Danger)
See danger (Danger)
See danger (Danger)
See danger (Danger)
See danger (Danger)
See danger (Danger)
See danger (Danger eh)
Written by: Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy, Peter Obumuneme Okoye t/as Mr. P
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...