album cover
Grace
5
Afro-Beat
Grace wurde am 23. Mai 2022 von PlayShowGang Records als Teil des Albums veröffentlichtGrace - Single
album cover
Veröffentlichungsdatum23. Mai 2022
LabelPlayShowGang Records
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM113

Musikvideo

Musikvideo

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jay Magic
Jay Magic
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Macwilly Victor Abada
Macwilly Victor Abada
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Killaman
Killaman
Producer

Songtexte

Clean wetin God dun write, clean wetin God dun write.
Say I dey work and pray, I dey think and do, I dey talk and do, I dey pray for grace, yeah ehh Say those days, those days, those days, I dey work and pray, I dey think and do, I dey talk and do, I dey pray for grace yeah ehh Say those days, those days, those days, why you dey binu binu, why you dey binu binu why you dey binu binu, why you dey binu binu.
Tell me person wey fit clean wetin God dun write, tell me person wey fit clean wetin God dun write wooooo wooooo wetin God dun write wooooo woooo clean wetin God dun write.
Say those days those days when money no dey, I do different kind of hustle just to put food on the plate and to prove to my love ones say I love them but still them go say you no try, but them no know sacrifices wey we dey face just to make sure say we get to where we dey so say say who ye who ye that be why every day I Dey pray bad eyin bad energy far away those days, those days, those days.
Tell me person wey fit clean wetin God dun write,tell me person wey fit clean wetin God dun write wooooo woooooo clean wetin God dun write wooooo wooooo clean wetin God dun write woooo wooooo, wetin God dun write
Written by: Macwilly Victor Abada
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...