album cover
Che Che
41
World
Che Che wurde am 16. September 2022 von Grafton Entertainment als Teil des Albums Truth, Love & Confessions (Tlc) veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum16. September 2022
LabelGrafton Entertainment
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM95

Credits

PERFORMING ARTISTS
Idahams
Idahams
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Idahams
Idahams
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Yusuf Shadrack Jarah t/as Yussy Beats
Yusuf Shadrack Jarah t/as Yussy Beats
Producer
Marqaii Mixx
Marqaii Mixx
Mixing Engineer

Songtexte

Hit boy Idahams
No food for lazy man
But no be for person wey him mama get bukka
If you take another man thing na danger
But if them come with their wahala me I go shef am
Only Jah know
Me I dey my lane I dey count all my blessings
Only Jah know
I no dey look your own make you no look my own
Oh let them know me
Me I dey plot my graph me no dey border
Na only Jah na him dey run am
Na only Jah na him dey run am
Che-che-che-che-che
Dem no go know as e dey go
Che-che-che-che-che
The more you look the less you know
Che-che-che-che-che
Dem no go know as e dey go
Che-che-che-che-che
The more you look the less you know
Say you never make the kpa
10 o’clock you still dey sleep o, why
And if you don make the kpa
Brother man thank your G
So many people don come
So many people don go
Me I dey thank my God o
For my life and the doh doh
Oh ah, ah, ah
Only Jah know
Me I dey my lane I dey count all my blessings
Only Jah know
I no dey look your own make you no look my own
And let them know
Me I dey plot my graph me no dey bother
Na only Jah na him dey run am
Na only Jah na him dey run am
Che-che-che-che-che
Dem no go know as e dey go
Che-che-che-che-che
The more you look the less you know
Che-che-che-che-che
Dem no go know as e dey go
Che-che-che-che-che
The more you look the less you know
Written by: Hart Idawarifagha Ishmael t/as Idahams
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...