Songtexte

(Why) (Why) (Why did you want me to do it?) Ahh, ahh Sweet melody Make the girl dem go crazy Edumare don bless me Na why some of dem jealous me, hmm Loba loba monarchy Serve dem hit, fun won le energy Omo na grace of God wey dey cover me Ani mo ma fo mo, ni mo fokati, ah, ye, ye O balance Gbe Givenchy sori Versace Omo ton soh they give dem fantasy Eni to be lori ko lon faraki, ah Man don take over, man get mone Gbogbo igba te ro pe iro ni Man have being working, I'm steady balling From London to New York City, whoa, whoa Sweet melody Make the girl dem go crazy Edumare don bless me Na why some of dem jealous me, hmm Loba loba monarchy Serve dem hit, fun won le energy Omo na grace of God wey dey cover me Ani mo ma fo mo, ni mo fokati, ah Man don dey cover am getting money (eh, eh) Gbogbo igba te ro pe iro ni (eh, eh) Man have being working, I'm steady balling From London to New York City, whoa, whoa Sweet melody Make the girl dem go crazy Edumare don bless me Na why some of dem jealous me (jealous) Loba loba monarchy Serve dem hit, fun won le energy Omo na grace of God wey dey cover me Woni mo ma fo mo, ni mo fokati Stop!
Writer(s): Olatunji Oladotun Alade T, As Dotman Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out