album cover
Daddim
1.606
Praise & Worship
Daddim wurde am 23. September 2022 von Ablaze Music LLC als Teil des Albums Captured veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum23. September 2022
LabelAblaze Music LLC
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM89

Credits

PERFORMING ARTISTS
Maureen Forbah
Maureen Forbah
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Maureen Forbah
Maureen Forbah
Songwriter

Songtexte

I no get money
But you take me you make somebody
I'm a nobody
But you take me you give your body
Everything change, everything move
You do me something
Olodumare how can I express it
This song Dey my heart for you
Dadim (Aya ya) 2*
You are the story changer o
Dadim (Aya ya)
Dadim (Aya ya) 2*
You are the muscle of the powerless
Dadim (Aya ya)
Wahala don finish
Showers of blessings Don Dey fall on me
Because of your grace o
I don reach where I no fit before
Everything change
Everything move
You do me something
Olodumare how can I express it
This song Dey my heart for you
Dadim (Aya ya) 2*
You are the story changer o
Dadim (Aya ya)
Dadim (Aya ya) 2*
You are the muscle of the powerless
Dadim (Aya ya)
You wey Dey bless pipo
Change pipo their story
You wey Dey take nobody make somebody Dadim
Ahhhhh ehhh
Ahhhh ehhhh
Dadim (Aya ya) 2*
You are the story changer o
Dadim (Aya ya)
Dadim (Aya ya) 2*
You are the muscle of the powerless
Dadim (Aya ya)
You are the muscle of the powerless o
Dadim (Aya ya)
Written by: Maureen Forbah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...