album cover
Gbedu
album cover
Gbedu wurde am 6. Dezember 2019 von Buzz Music Group als Teil des Albums Gbedu - Single veröffentlicht
6. Dezember 2019
LabelBuzz Music Group
SpracheEnglish
BPM62
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

Prayer aah NA NA
NA NA NA NA NA NA
NA NA NA eeeeeyy
The gbedu NA banger
Shoddy I carry NA machine oo
Whip I carry NA fire
Anywhere we wanr we dey go nah aha
Cloth wey we wear NA designer ahhn
Follow me follow me follow me oo
Telé me telé me telé me OOO
Plenty money for the gucci bag eyy
Who am I
I am just a Man oooo
But oluwa him Don bless
My life ooooo
As I stand no Man can be an island ey
So I pray one day to be a great Man ey
Follow me ooooo
Telé me be jesu OOO NA NA
MO fe nowo
MO fe ko le fûn mama MI
Follow me ooooo
Telé me be jesu OOO NA NA
MO fe nowo
MO fe ko le fûn mama MI oooo
The gbedu NA banger
Shoddy I carry NA machine oo
Whip I carry NA fire
Anywhere we want we dey go NA NA
Cloth wey we wear NA designer ahhn
Follow me follow me follow me oo
Telé me telé me telé me OOO
Plenty money for the gucci bag eyy
The gbedu NA banger
Shoddy I carry NA machine oo
Whip I carry NA fire
Anywhere we want we dey go now
Cloth wey we wear NA designer ahhnn
Follow me follow me follow me oo
Telé me telé me telé me OOO
Plenty money for the gucci bag eyy
This my gbedu NA lamba ohh
I enter the place them dey
Call me oga SA ohh
NA me be their master
And thats why to me
Them dey answer oga SA
Night and day
Me and my guys dey spray...
Money ohh
Me and my guys dey spend
Money ohh
Who I be
Im a champaygne popper
Gyaldem sugar
Big time spender
Big time
As enter the place
I dey spray dem dollars
Me and my guys
We are big ballers
All my guys are ballers
Iceout more chilled than Alaska
Spending most times
Chilling on Waters
The gbedu NA banger
Shoddy I carry NA machine oo
Whip I carry NA fire
Anywhere we want we dey go NA NA
Cloth wey we wear NA designer ahhn
Follow me follow me follow me oo
Telé me telé me telé me OOO
Plenty money for the gucci bag eyy
The gbedu NA banger
Shoddy I carry NA machine oo
Whip I carry NA fire
Anywhere we want we dey go NA NA
Cloth wey we wear NA designer ahhn
Follow me follow me follow me oo
Telé me telé me telé me OOO
Plenty money for the gucci bag eyy
Written by: K Buzz (Benson Adelegan)

Loading...