album cover
Ikebe Supa
album cover
Ikebe Supa wurde am 24. Oktober 2022 von Carter Efe/Ceeza Milli als Teil des Albums Ikebe Supa - Single veröffentlicht
24. Oktober 2022
LabelCarter Efe/Ceeza Milli
SpracheEnglish
BPM
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

Easy oh (easy oh, easy oh)
Oh boy, you like fuck, you like fuck
Everytime fuck, fuck
As I am talking to you now, you are fucking
As I am talking to you now, you're planning to fuck
Why? why?
Fuckaholic
Champion, champion
(Mad, Mad)
Sh'oma bami soro?
Tell me wetin you like
I don see many girls, but na you dey my mind oh
Friend them, go dey reason say I no be your type
But, I no pay them, no mind oh
Dem no know wetin you like
Ikebe supa (ayy God)
Sweet me like suya (sweet me like suya)
'Cause your body na fire
Make I rewire (make I rewire)
Ikebe supa (supaa)
Body on fire (body on fire)
Would you be my heart desire?
Make I rewire (make I rewire)
This your low waist
Make man craze oh
Na your low waist
Make man wan gbess
This your low waist
Make man craze oh
Na your low waist
Make I wan craze
This your love dey sweet me, walahi
I no fit concur
Give you all my loving, baby oh
Extra loving on top
To the world, my baby, you know
That I'll show you off, uh
Baby, show me love
Show me love, ah-ah
Ikebe supa (ayy God)
Sweet me like suya (sweet me like suya)
'Cause your body na fire
Make I rewire (make I rewire)
Ikebe supa (supaa)
Body on fire (body on fire)
Would you be my heart desire? (hmm)
Make I rewire (make I rewire)
This your low waist
Make man craze oh
Na your low waist
Make man wan gbess, yeah
This your low waist
Make man craze oh
Na your low waist
Make I wan craze
Yeah
No dull on me
Yeah
Milliana
Written by: Carterefe, Ceeza Milli
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...