album cover
Laye
24
Afro-Beat
Laye wurde am 4. November 2022 von 2534132 Records DK2 als Teil des Albums Laye - Single veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum4. November 2022
Label2534132 Records DK2
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM107

Musikvideo

Musikvideo

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Abimbola Arigbabu
Abimbola Arigbabu
Songwriter

Songtexte

I wanna know
When e go be for me
I wanna know
When e go set for me
If i ever stumble on my feet
Pray make i rise up God i'm on my knees
Laye o laye o
I don't want to suffer laye
Laye o laye
Me i want to para laye mi
Laye o laye o
I don't want to suffer laye
Laye o laye
Me i want to para laye mi
Laye mi
Laye mi
Laye mi
I dey work i dey pray
I dey chase everyday den tell me say e no go work
But i stay on my lane for my time i dey wait
And den no be God
Steady pressing my p den no wan gemme key to my way
Na dem be the door
I know say one day oluwa abamise so omo mi o foh
Ojuaye won po gan
Laye
Wetin den like make den talk
Laye
I no go jam agbako
Laye
Going front never back
Laye
Ojuaye won po gan
Laye
Wetin den like make den talk
Laye
Mi i no fit dull
Laye
Omo mi i no fit fall
Laye o laye o
I don't want to suffer laye
Laye o laye
Me i want to para laye mi
Laye o laye o
I don't want to suffer laye
Laye o laye
Me i want to para laye mi
Laye mi
Laye mi
Laye mi
Written by: Abimbola Arigbabu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...