album cover
240
album cover
240 wurde am 2. Dezember 2022 von 2022 Creative Industry Initiative For Africa (CIIFA) als Teil des Albums Fuel & Flames veröffentlicht
2. Dezember 2022
Label2022 Creative Industry Initiative For Africa (CIIFA)
SpracheEnglish
BPM
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

Make I tell you Wetin Dey my mind
Many things wan Dey killi my vibe
But on a low low me I still Dey grind
Many situations but me I no Dey tire yaya
Putting in that grind
As omo ikorodu money I Dey find
Them wan challenge me
But I no get time
Them wan challenge me
But I no Dey give them eye
Oh lord save me from this life that I live
People be faking and smiling
Guide me when enemies Dey find me
Pour your blessings all upon
Oh lord save me from this life that I live
People be faking and smiling
Guide me when enemies Dey find me
Pour your blessings all upon
Going 240 on my lane ohhh
Ahhh no fih slow
As omo logo me I Don go
Oti lo na na na otilo
Going 240 on my lane ohhh
Ahhh no fih slow
As omo logo me I Don go
Oti lo na na na otilo
Smoking hot yea no man can touch
Me I stand fit and I mind my turf
Anybody try me I push am comot
No bad vibes allowed I no want
But still I get things wey Dey bother me ah
Sometimes me I no fit sleep
And I know God ihh Dey cover me ahhh
All them bad belle no fit reachh
Oh lord save me from this life that I live
People be faking and smiling
Guide me when enemies Dey find me
Pour your blessings all upon
Oh lord save me from this life that I live
People be faking and smiling
Guide me when enemies Dey find me
Pour your blessings all upon
Going 240 on my lane ohhh
Ahhh no fih slow
As omo logo me I Don go
Oti lo na na na otilo
Going 240 on my lane ohhh
Ahhh no fih slow
As omo logo me I Don go
Oti lo na na na otilo
Written by: Hassan Mustapha Yahaya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...