Songtexte

Personal problem ft Made Kuti
Intro: (chants….)
Looking for Ladé
Verse 1
Life matter no be hard matter eh
How you live am na him matter eh
No time to waye m’aya
Ah ah Aye kan lo wa
You do your own I do my own eh
For tomorrow nobody knows eh
Flenjo flenjo
Tomorrow get belle wetin e go born nobody knows
Pre chorus
Maase Temi Maase Temi eh
Waase ti e Waase ti e eh
No go believe no go believe sey
Anybody care ‘cos
Chorus
It is a personal problem if you get am right or not o
If you gallant or you broke
It is a personal problem if you smile or you frown o
If you happy or you sad
It is a personal problem if you settle down or not o
If you want to be alone
It is a personal problem o
Personal personal
Yeah yeah yeah
Persona pro pro pra pra pro pro
Persona pro pro pra pra pro pro
Verse 2
You’ve got to respect every minute every second
Life is worth living
No stop to Dey dream o
No stop to Dey wonder wonder eh
Res: wonder wonder
It is what it is o
Be happy be free yeah yeah
You better strive to defeat o
Cos e get as e be ohhhh
Pre chorus
Maase Temi Maase Temi eh
Waase ti e Waase ti e eh
No go believe no go believe sey
Anybody care ‘cos
Chorus:
It is a personal problem if you get am right or not o
If you gallant or you broke
It is a personal problem if you smile or you frown o
If you happy or you sad
It is a personal problem if you settle down or not o
If you want to be alone
It is a personal problem o
Personal personal
Yeah yeah yeah
SAX INTERLUDE (Made kuti)
Outro:
(Adlibs….)
Persona pro pro pra pra pro pro
Persona pro pro pra pra pro pro
Written by: Mádé Kuti
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...