album cover
Big Phantom
album cover
Big Phantom wurde am 21. Juni 2021 von 4G Gang Entertainment als Teil des Albums One World veröffentlicht
21. Juni 2021
Label4G Gang Entertainment
SpracheEnglish
BPM
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

Ye ye won komi sita
Delax4g
Wetin con be this
Forward no retreat
They born me for this!
Men no repeat!
Grind for my shit
Down on my knees
Korin mi Lé hit
So I run outta street
Ye I be d king gangan
Call me big phantom
I wan geh my kingdom
Lemme be ur King Kong
I Dey see the symptoms
Dem go hear me dandan
No go sleep off fanfan
When you hear me sing song
Ye I be the king gangan
Call me big phantom
I wan geh my kingdom
Lemme be your King Kong
I Dey see the symptoms
Dem go hear me dandan
See I been prayin everyday, make I no go astray
I’m gonna win tha game
Cus I know what am chasing, imma do anything
Make i catch my fame
Cos Man no be God o
Sand no be dust o
Hustle na the source oo
Grace like jombo o
Do like you don’t know o
Dey might laugh when you gone o
So use your sense o
Stand on ur Tentoes
Malo fall Biti Mango o
Gbese like jhago
And Forget all the sorrow
When u hear BiGiSound o
........
Wetin come be this
Forward no retreat
They born me for this!
Men no repeat!
Grind for my shit
Down on my knees
Korin mi Lé hit
So I run outta street
Ye I be the king gangan
Call me big phantom
I wan get my kingdom
Lemme be your King Kong
I Dey see the symptoms
Dem go hear me dandan
No go sleep off fanfan
When you hear me sing song
Ye I be the king gangan
Call me big phantom
I wan get my kingdom
Lemme be your King Kong
I Dey see the symptoms
Dem go hear me dandan
The right time can’t be the wrong time
I go hard to fish out the whole dime
So many things don sup but I wan shine
Right now just wanna flex,I no wan kpai
God bless my people wey Dey ji’Gborinmi
They Fvk with my sound wontuni poyinni
I don hear your own emigan ni story mi
My time fvcking soon Emiganni glory mi
Toba fę tęle tutu, Ogbodo dami sile
Ibi tofinmi sin yen Otunle bami nibe
Won ja Lorun Kilo kan aiye nibę
Ibi Ta batin Fo! Won Le lé wanibe
Yekpa
You get many popo
I wan many doedoe
Slow me down like coco
Owo Maani koko
If you wan fresh like tonto oh
Ye I be the king gangan
Call me big phantom
I wan get my kingdom
Lemme be ur King Kong
I Dey see the symptoms
Dem go hear me dandan
No go sleep off fanfan
When u hear me sing song
Ye I be the king gangan
Call me big phantom
I wan get my kingdom
Lemme be your King Kong
I Dey see the symptoms
Dem go hear me dandan
God bless my people wey Dey ji’Gborinmi
They Fvk with my sound wontuni poyinni
I don hear ur own emigan ni story mi
My time fvcking soon Emiganni glory mi
Written by: Adekoyeni Adewunmi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...