Hör dir „Inside“ von FRDND an

Inside

FRDND

Afro-Beat

219 Shazams

Musikvideo

Leon Bridges - Inside Friend (Official Video) ft. John Mayer
Schau dir das Musikvideo zu {trackName} von {artistName} an

Vorgestellt in

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Nwachukwu Ferdinand Chima
Nwachukwu Ferdinand Chima
Songwriter

Songtexte

So many things wey you no know, no know, no know But, I go tell you with my sound o, sound o, sound o If dem no believe in you, make you do am alone, do am alone, do am alone E be like dem use juju, e go better make you dey on your own, dey on your own Dem no dey trust nobody not even my mommy, Dem no dey trust nobody my daddy or my paddy Dey inside, make you dey inside Dat motivation wey you waka dey find, dey find, dey find Shey e dey inside? Plenty lies Wolves in sheep clothing wey disguise Dem want to prey on you, prey on you Make you dey inside Plenty, Plenty, Plenty worry worry Since twenty, twenty, twenty we've been running You don't even know what's funny When you go dey on popping Escobar, bullion van Muller man, biggie bag Na im go be your calling I follow you for back I follow you for back I follow you for back Na im you go hear Na so so loseguard Na so so loseguard Na so so loseguard Till you stop to dey share Dey inside, make you dey inside Dat motivation wey you waka dey find, dey find, dey find Shey e dey inside? Plenty lies Wolves in sheep clothing wey disguise Dem want to prey on you, prey on you Make you dey inside The deepest moments are found in the silence The best ideas are sought alone The people who try to make a difference They do it working on their own Dey inside, make you dey inside Dat motivation wey you waka dey find, dey find, dey find Shey e dey inside? Plenty lies Wolves in sheep clothing wey disguise Dem want to prey on you, prey on you Make you dey inside Dey inside, make you dey inside Dat motivation wey you waka dey find, dey find, dey find Shey e dey inside? Plenty lies Wolves in sheep clothing wey disguise Dem want to prey on you, prey on you Make you dey inside
Writer(s): Nwachukwu Chima Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out