Songtexte

I dey fear you RedEye for them Craze Omo I stand the well with my ten toes Give the different vibe wey Go make them come dey dance With their heads No be everything a man see e Mouth suppose to dey talk I put in the work oh move different with my work oh If them go left I go right for them If them go back I go front for them If them move side I change am for them If them wan run I take flight for them Oh yeah yeah yeah otilo Them join but them no fit catch Them wan spoil wetin god done patch Normal normally I no normal oh Normal normally I no normal oh Normal me o normal me o normal We be abnormal people Normal normally I no normal oh Normal normally I no normal oh Normal me o normal me o normal We be abnormal people In a world of many normal people My eye dey red my head dey hot I no be normal people And who normal don end for here You wan be normal people You still dey sleep with your eyes close Like you be normal people ah In a world of many normal people My eye dey red my head dey hot I no be normal people And who normal don end for here You wan be normal people You still dey sleep with your eyes close Like you be normal people ah Oghenebiko oh Normal normally I no normal oh Normal normally I no normal oh Normal me o normal me o normal We be abnormal people Normal normally I no normal oh Normal normally I no normal oh Normal me o normal me o normal We be abnormal people
Writer(s): Peter Asare Bediako, Victor Adere Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out