album cover
Light (feat. Ib Code)
177
Music
Light (feat. Ib Code) wurde am 23. März 2023 von SB als Teil des Albums Light (feat. Ib Code) - Single veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum23. März 2023
LabelSB
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM101

Credits

PERFORMING ARTISTS
SBTHAPRODUCER
SBTHAPRODUCER
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwadaramola
Oluwadaramola
Songwriter

Songtexte

Ehyah yah yah yah
Oh oh
Wake up in the morning
I dey pray for blessing in abundance
Abundant
Baba God show them oh
Make them dey wonder
Oh Wonder
Where my blessing come from oh
Abi he don buy soap
You fit do am
I pray for my enemy
Make them die by fire
Oh fire
Oh oh
Father oh father
Pour me holy water oh
Oh oh my father
Put light for my charger oh
Father oh father
Pour me holy water oh
Oh oh my father
Put light for my charger oh
Oluwa shine your light on my way
Make dem no go use me play
Big blessings wey go cause shockwave
You know i get expensive taste
Because father oh father
All this bad belle de pray say make I come down
But never oh never
I still be standing ten toes in my balenciaga
Mo bebe ni o
Oluwa please don't leave me o
The fire inside me o
Let it keep on burning oh for life
Written by: Oluwadaramola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...