Songtexte

If I try first time And it still no work I go try another day Try another day If I try first time And it still no work I go try another day I go try another day Yeah I wrote this lines in the Plane And it felt like flying over my Pains But when you're the Passenger is never the same Cos you cant fly a plane if You've never been trained But this is life not ABCs or 123s You cant make me quit lady Cant you see That this is life and not what You think Hail Mary please run quick See The game about to change for This kid in the scene I never wore a Chain stop Judging me This is not about the game Am just being me That's why I forgave myself I push myself to do my best So I can leave the stress and Be at rest So I can win the test and beat My chest If I try first time And it still no work I go try another day Try another day If I try first time and it still No work I go try another day I go try Another day Yeah I wrote this lines on my Walls The time when my back was Pressed to the wall Cos I fell to the floor like Pikin that was four I crawled to the door but I no Fit stand up But this na life no be Rice and Beans with fried Plantains The things wey my eyes dey See for my dreams And the things wey my life Dey give no dey sync Omo make una run quick see Levels don dey change stop Bugging me Its not about the fame am just Being real My name never changed am Still KACHY You see I no sabi to form I Live my life in the purest Form Since I know say life na turn By turn If you work for your turn you Go get to the top Oya now forgive yourself Dey push yourself to do your Best So you can leave the stress And be at rest So you can win the test and Beat your chest If I try first time And it still no work I go try another day Try another day If I try first time and it still No work I go try another day I go try Another day If I try first time And it still no work I go try another day Try another day If I try first time and it still No work I go try another day I go try Another day
Writer(s): Kachy Battle Axe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out