Songtexte

Kisses for you, make your order today I don't really know wetin you want to say When you call on me, am ready on my way Am ready to pay Kisses for you, make your order today Na tsunami you shake, oh, come and take your place I ready be the man wey go show you the way Follow who know the way Kilofe wetin you want, eh Where u dey? Share me location Kilo Gbe ofili ganga Panel beat your body bumper Kilofe wetin you want, eh Where u dey? Share me location Kilo Gbe ofili ganga Panel beat your body bumper Oya chop kiss Why you dey do me like this? Girl, I owe you one kiss Why you dey do me like this? My spiritual baby, pray for me all night Na me off light Private session we dey cast and bind Upakandam style Only for my personal ashana Omo no be silicon tatata This one na original chachacha Kisses for you, make your order today I don't really know wetin you want to say When you call on me, am ready on my way Am ready to pay Kisses for you, make your order today Na tsunami you shake, oh, come and take your place I ready be the man wey go show you the way Follow who know the way Kilofe wetin you want, eh Where u dey? Share me location Kilo Gbe ofili ganga Panel beat your body bumper Kilofe wetin you want, eh Where u dey? Share me location Kilo Gbe ofili ganga Panel beat your body bumper Oya chop kiss Why you dey do me like this? Girl, I owe you one kiss Why you dey do me like this?
Writer(s): David Collins, Adefemi Ebenezer Adelusola, Praise Chukwuemeka Ubadike, Adebayo Gbenga Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out