album cover
Nysc
471
Dance
Nysc wurde am 10. Juni 2023 von JIO EMPIRE als Teil des Albums Nysc - Single veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum10. Juni 2023
LabelJIO EMPIRE
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM118

Credits

PERFORMING ARTISTS
JayGlitz
JayGlitz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
jairus ijale otokpa
jairus ijale otokpa
Songwriter
Yusuf Muhammad
Yusuf Muhammad
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
GeezBeat
GeezBeat
Producer

Songtexte

Them go wake us early (wayoyo)
(okay!!!!)
them go say na training (wayoyo)
(okay!!! so una no want sing ba!!)
Them go give us tuwo (wayoyo)
(una no want sing ba!!)
Them go say na (wayoyo)
Gentlemen (heey!!)
Gen gentlemen (heey!!)
Moral (high)
 
Me i no know say na so NYSC be (ahh)
I been think say if i serve E sure for me (ahh)
Na the allowee been dey entice me (ahh)
Until i con go jam wettin don pass me (ahh)
Say when i reach camp
I see shege
I try relocate
Dem no gree me
Where dem been post me
No service
Them carry me go where i no know
I no know
I no know
I no know
I no know
I no know
Them carry me go where i no know
I no know
I no know
I no know
I no know
I no know
Them carry me go where i no know
Written by: Yusuf Muhammad, jairus ijale otokpa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...