album cover
Ju Eda
album cover
Ju Eda wurde am 5. Juli 2023 von Akikalmd BIMZZ MEDIA als Teil des Albums Ju Eda - Single veröffentlicht
Released5. Juli 2023
LabelAkikalmd BIMZZ MEDIA
SpracheEnglish
BPM103
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

Oh oh oh olorun
Ju eda
Ju eda
E dey be like say make wake me from my dream
Pour water for my head kin de tanjiiiiii
O tun shey mi bi make I go back to the past
Maybe those memories fit to last
Omo I dey try to bring the best in me
God wey dey blessiiiii fit dey testi miii
Don’t run anything with the devil
O ma gbe ni handicap omo oro ni koni level (oh oh oh oh)
Nah me dey know as dey do me broda
See this matter
e dey gimme trauma
But Nothing I fit do
cus olorun ju eda (oh oh oh olorun ju eda)
Nah you dey know as e dey do you broda
See that matter
Wey dey give you trauma
Nothing you fit do
cus olorun ju eda (oh oh oh olorun ju eda)
Wetin my eyes don see
Emi mole fenu mi sooor
Emi mole fenu mi soor
Ori mi ni Emi mo le fenu koor
Wetin my eyes don see my brother
Emi mole fenu mi sooor
Emi mole fenu mi soor
Ori mi ni Emi mo le fenu koor
Ewo omo olomo larin ero
Okun tan fun won ti so di ejo
Big shoutout to my woman
she be strong woman
It’s not really making sense
but oni itumo
Who I be to ask God why e do hin thing?
Who I be to ask God how e make hin move?
Igba Kan ama win
Igba Kan ama loose
Tragedy nah general market moti pick
Nah me dey know as dey do me broda
See this matter
e dey gimme trauma
Nothing I fit do
cus lorun ju eda 3x
Nah you dey know as e dey do you broda
See this matter
 wey dey give you trauma
Nothing you fit do
cus lorun ju eda
Wetin my eyes don see eeee
Emi mole fenu mi sooor
Emi mole fenu mi soor
Ori mi ni Emi mo le fenu sooor
Written by: Solomon Olamide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...