Songtexte

455 means I'm learning Kennyblaze wan bi I thought if i wake up I will see you sitting next to me Because of fame you be my gee But you no dey hear from me Trynna bring me down why don't You Try to bring the best in me So my guy don't you dare tamper with my destiny This one na testament to 455 Where my brethen You no for this hustle we keep learning till the dead end Listen to sermons all my worship kema jebe Konipeseh moma fun yin praise temaa gbese Jesus christ is coming no be say he dey ashawo house Malobesimi hibee longlife stidey rep yellow house Give your life to Christ if you no wan hear i go carry gun John 14vs two room still yapa for my father house To my fans wey dey rep mi momagbe yin debe All the gees i lost ejebure owoolu gbebe Lori titi kosi jesu omo wara mashe jeje Brethren if dem no call you e go better koma debe Ewo brother peter later pada leyin jesu Ati bother judas amariwomo leyin jesu All my gees dn dey blow i tell my self kenny yesu I no fit Dey post my fails but many times moma kesun Maybe when the blow come You go hear my cold voice Bisshop own church 455 na the Gospel Awon to jayelana da nisin wontiku sir How old are you I'm old enough to no say backy nobe rizler Lately i dey preach life but lowkey i dey face life Sapa pe mi face time mojagun biti soja Trips gbemi wonusoma Colorado lori coda Bi tadamawa mummybsope olowa omomi iggba yola Mummy don dey old infant daddy my big fan Bami sneh no give up on me ythat gee na my best man My girl be like google she fit translate all my lyrics Me I no say i dey try ile ladiye oti niyiii Hush loyal eyan manzeee Maga lotto so di magic Future pemi daddy Tinba busy miole pati ILL community with my brethren we dey learn life Iwaju loloko yin wami mi lommio ma mo motor tesla Everytime i run to God weytin make my hustle dull Which day dem go hear my sound Baba dakun pick my call I for steal from God and run to devil but camera dey for heaven Freestyle lati 10 11 tun fa para tinba fe sun Clap for my nighas i dey clab Shodedigba towo baya Sit back i dey come with fire bi sango tofeloboya Dedicated to this music put my sweat and my all in Grace and mercy nimofe ma lodge anytime tibati horny Welcome to my new chapter to the top I bring ladder Sorry welcome to my new chatpter to the top i bring dagger Sora fun awon truth finder Wonmo igba to gbe okada Ti ba kolo blow pada that day you go see parttern Maybe when the blow come You go hear my cold voice Prophet for my own church 455 na the gospel Awon to jayelana da nibolowa nisin wontiku sir How old are you I'm old enough to know say backwood no be rizler Mummy don dey old even daddy my big fan Bami sneh no give up on me that gee na my best man My girl be like google she fit translate all my lyrics Me I no say i dey try ile ladiye oti niyiii Taiwo tojo mummy lizzy totijaju Juwon na nigga thank God say i get joy ILL community with my brethren we dey learn life Iwaju loloko yin wami mi lommilo ride on pastor motor tesla This is a Congratulations to all you ILL Memba Welcome to my new chatpter to the top i bring dagger
Writer(s): Ewatomi Xx Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out