Musikvideo
Credits
PERFORMING ARTISTS
Eastern Vybz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chiekezie Umeh
Songwriter
Songtexte
Mm mm mmm
Mm mm mmm
Wo yi wo yi wo
Wo yi wo yi wo
Omalicha nwa what's up?
Hol up oh
I call you no pick up oh
Wetin sup oh?
And if you no wan love up oh
Speak up oh
I no fit come dey force love oh
Na mess up oh
And if you don dey burn out oh
Talk am oh
Cause me I wan dey ball out oh
I just wan know
You no fit come dey act up oh
Na fuck up oh
I no fit come dey force love oh
Na mess up oh
I tell you make you know now
I no fit breath i dey feel like say i wan drown
Akwa na-agu m
But I be hard guy for my compound
My battery low I dey feel like I dey shut down
I dey feel like onuku
Ku
Ku
Ku
Ku
When I look at the things you do
I dey feel like Onuku
Obianuju
Ju
Ju
Ju
Ju
When I look at the things you do
I dey feel like Onuku
I'm in pain
I can't believe I'm smoking again
I can't believe we are back here again
Love is my strength and love is my bane
Ahhhaaa
I'm going insane
So many things wey dey bother my head
So many things wey dey gbaka my brain
Na you break my heart unbreak it again
Ahhaa
I tell you make you know now
I no fit breath i dey feel like say i wan drown
Akwa na-agu m
But I be hard guy for my compound
My battery low I dey feel like I dey shut down
I dey feel like onuku
Ku
Ku
Ku
Ku
When I look at the things you do
I dey feel like Onuku
Obianuju
Ju
Ju
Ju
Ju
When I look at the things you do
I dey feel like Onuku
Mm mm mmmm
Mm mm mmmm
Mm mm mmmm
Mm mm mmmm
Mm mm mmmm
Mm mm mmmm
Mm mm mmmm
Mm mm mmmm
Vibe
Mix unusual
Lyrics powered by www.musixmatch.com