album cover
Ukwu
14
World
Ukwu wurde am 5. Oktober 2023 von Inappropriate Prisess als Teil des Albums Dreams Come True veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum5. Oktober 2023
LabelInappropriate Prisess
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
Inappropriate prisess
Inappropriate prisess
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Prisess Nwachi
Prisess Nwachi
Songwriter

Songtexte

Yeah oh yeah yeah yeah
Oh yeah yeah yeah
 
l get e biggie biggie ukwu
Ukwu ukwu ukwu ukwu
Dem dem like ukwu Ukwu ukwu
When l twerk it twerk it Twerk it
Dem be calling calling
Sey dey want to see more
More ukwu
So l twerk it twerk it
Shake it shake it
Biggie biggie biggie ukwu
Ukwu
 
My big bum bum
Shake it shake it
Like like like that
Move it move it
Like like like that
Move it move it
Like like like that
l shake it shake it
Shake it shake it
l move it move it
l twerk it twerk it
I do what l like with what
Mama gave to me
With what mama gave to me
 
My ukwu big biggie biggie Biggie
Biggie ukwu
E biggie biggie
Biggie ukwu
Like like like
Shake am shake am
Shake am
Brrrrr brrrrr
Shake am shake am
Shake am shake am
Brrrrr brrrr ya
 
Dem want to see my ukwu
Dem like what am shaking
Dem like the way l twerk it twerk it twerk it
Move it move it move it
My ukwu is a trillion Pounds ukwu
My ukwu is a trillion Pounds ukwu
 
Shey you like am
Shey you want it
Shey you like the way the Tin dey shakie shakie Shakie
Shey you like am
Shey want am
but if you want it
Make l check your bank Statements
 
Check my opay
Check my palmpay
Check my kuda
I dey owe lapo
 
My ukwu
My ukwu
Shake it shake it
Twerk it twerk it twerk it
Move it move it move it
My ukwu my ukwu
Shake it shake it
Twerk it twerk it twerk it
Move it move it move it
Dem like my ukwu
Biggie biggie ukwu
Dem want to see my biggie
Biggie bum bum bum
 
Biggie bum bum
I like bum bum
Biggie bum bum
We like bum bum
 
Shake it shake it shake it
Move it move it
Shake it shake it
Move it move it
Dem like my bum bum
Dem want to see it
Written by: Prisess Nwachi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...